Wednesday, April 13, 2016

DEM SEE ONE WOMAN DEAD BODY 4 DUSTBIN AFTA SHE DON GO DATE

OGINI BERNARD - May God helep us o. Mata change hand as dem see one woman, mama of three pickin, her dead body na hin dem find  4 dustbin. Dem see hin hand, hin leg, hin head, n hin foot dem scatter like dat 4 dustbin. Woman wey hin name na ingrid Lyne 40yrs na hin dem yarn say hin Comot with one guy man wey dem dey call John Robert Charlton o, as dem say dem dey go on a date. D woman husband na hin yarn newsmen say hin no see hin wife o as she Comot house since Saturday. Na d neighbour con tell d police Pipu say na one John Robert d woman follow go. John Robert now don dey prison as dem Don charge am 4 murder

No comments: