Military for Naija say dem don see one big place wey dem put plenty weapon for Alagarno forest wey dey for North East. The Oga of the soldiers wey dey, "Operation Lafiya Dole", Major-General Lucky Irabor na him yarn dat for Biu. He say na inside soakaway wey the terrorists do for inside the forest. Major-General Irabor say the plenty weapon wet dem see fit scatter one full soldier group if beta pipu hand touch am.
No comments:
Post a Comment