Miss Simplicity - Na Osas Ighodaro naim dey for d cover of d second 2016 issue of d Radiant Health Magazine o. She tanda for dia with one beautiful green floral print ensemble wey she wear o..
For d magazine Osas wey be actress nd TV personality naim tok abt d success wey she get for her acting career nd d tin wey she plan do to take raise awareness for malaria nd abt beauty nd fitness mata o D lady try wella for d cover pictures oooo. (more after)



No comments:
Post a Comment