Thursday, March 17, 2016

SUPER STORY... SENATE DON FAIL TO PASS BUDGET AGAIN AS DEM PROMISE




The Senate don push passage of 2016 budget go forward till time wey nobody sabi na megaphone for the Senate, Aliyu Sabi yarn am say e no dey posibu again. He explain say dem go drop the budget today but dem go still come don other things put wey go take many days before dem finish work for hin head. 


Tori yarn us say Oga Sabi no talk new date, he say he just wan clear dem mind ni Incase dem still dey expect budget.

No comments: