Saturday, March 12, 2016

READ WETIN MAKE ADAEZE YOBO HALLA SAY SHE NO DEY BLEACH AGAIN!



MISS SIMPLICITY - After dem pick her as d face wey go cover d second edition issue of d digital Hair/Beauty Magazine, Adaeze Yobo don tok sey now o, na natural she wan dey, sey no more bleaching. (see more beautiful pinshure when you cross dis line) 


E be like sey d bleaching no favor d actress wey bin dey sama media wit pictures wey hot....check out her pictures....


No comments: