Saturday, March 12, 2016

AS E DEY HOT: FELIX OLOROGUN IBRU DON KPAIN AT AGE 80



Former Delta State governor wey still be Senator before for Naija, Felix Olorogun Ibru don kpef.  Felix Ibru, wey be younger brother to the person wey get the popular Ibru organization, Michael Ibru died kpain at the age of 80 years old after he sick small. 

We say may God sama am beta rest for yonder.

No comments: