If you dey Ibadan, na only one place you suppose dey dis Thursday and the place na ViewPoint Resort wey be former Lemaville for Ade-Oyo. Rapindady na one of the comedic wey funny pass and him hustle no be here. And e be like say the guy get anointing for corper things as he don do many before.
But dis time he wan come do am bigger as per say na pool something. In case you ni Sabi sha, ViewPoint Resort (former lemavile) dey Ade Oyo road off RingRoad Ibadan. Comedy go dey, beta music sef go dey by DJ Vicki, and the event go be from 4pm to 10pm.To come kill am the show no get gate fee, na only pipu wey go like some go pay #5h. If you wan Sabi more, Halla dis number 07031373320. No thank me now, you fit do am later... Lol
No comments:
Post a Comment