Wednesday, March 9, 2016

PROPHET SAY FUNKE AKINDELE FIT NO GET BELLE TILL SHE KAWASAKA O

S. I. S. I. - Pekele pekele.... Nawa for ds our prophet dem dem o...Naso one lag prophet releases shocking news abt our entertainment industry o, d one wey kn catch my eye pass na dt of our own aunty,aunty jenifa (funke akindele)... wey tlk say funke fit end up wit no belle o...Ds pasito na d same pasitor for our own Mountain of Blessing and Miracle Church of Christ, Prophet Dr. Olagorioye Faleyimu also d founder... Nd ds man don one tym lyk dt prophesis for sum totori news lyk dt wey l8r cum pass... na hn ds man tlk say aunty jenifa go gt evry tin she wnts for lyf o, bt if care is nt takn she no go gt belle nt to kn say gt pikin...e tlk say mk aunty pray wella nd so as to gt pikin o b4 she peme go bck to our father in heaven.... He still say make we dey pray make 6 super stars for Naija entertainment no kpain dis year, he say make dem pray make dem no go die for where dem dey find wetin no lost.

No comments: