Psquare fans don begin take side bcos of d palava wey dey happen between d two brothers.One of Peter Okoye fans send msg give ham nd for d msg d fans wey him name be Kuticulture abuse Paul wella, he even tell Peter sey make he move on wit him life base on sey he sabi dance pas him brother bt Peter Okoye sharperly fall d fans hand,
he tell kuticulture sey make him sey make he no insult paul o bcos he no get anytin to do wit d tin wey dey ground so... Hmmmm oga Peter I like dat reply die....e make sense nd I dey pray sey make dis tin wey dey happen between una end quick ooooo.
No comments:
Post a Comment