Thursday, March 17, 2016

(FOTO) NAWA O... SEE PINSHURE FROM BRALESS PARTY WEY MC OLUOMO TAKE DO HIM BYDAY


Oga for NURTW, Lagos STATE Musiliu Akinsanya, wey everybody sabi as MC Oluomo, say make he do him byday wella wey pipu no go quick forget and the thing work pass juju. The party shele on Monday, March 14, for The Place club wey dey Isaac John, Ikeja. and dem call am 'Braless Night'. (see plenty pinshure afta dis break)


Dem come talk say anybody wey wan come,  make she no wear bra O and na so babe's from different part of Lasgidi carry things of different size and shape enter the place. Oya see pinshures of different things from the parry.



No comments: