Naija correct singer wey still be music producer, J Martins don polongo wetin he dey plan. The bros too don ready to drop him 4th studio album wey he title ‘Authentic‘ (African Edition) for March 21, 2016.
The album get collabo from African stars like Phyno, Dj Arafat, Jose Chameleon plus highlife baba, Bright Chimezie. He come pro. Ise say we go love am doe if true true we dey like African music with some hip life join.
No comments:
Post a Comment