Since wey Peter Okoye don dey tok for media sey make Jude Okoye no be their manager again, pipu come dey wonda sey y d man sef no step down? Y he no comot make d twins dey do their tins by demselves?
Now Jude don open mouth tok through him instagram page sey abeg make una leave me ooooo, I no be Psquare manager again o. I don stop since one month ago o. make una no leave me ooooo. Hmmmm.... I dey see things ooooo bt base on who una be, I need confirm ham before I sama una wit my findings...make una dey expect those tins abeg
No comments:
Post a Comment