Tuesday, March 15, 2016

FINALLY PETER DON TALK AM WITH HIM MOUTH SAY HE DON WAKA


Finally finally Peter Okoye don open him mouth o sey him don move on as solo artist sake of sey him no want him elder Broda Jude Okoye as manager again nd as him nd him twin no fit settle d palavar well, dem two don scatter. 


Now e don show us him new manager wey e be sey dem be correct friends tey tey, he tok sey d man o wey him name be Michaels Olatunde naim be him manager now nd na d man be d managing Director for Playcenter Nigeria. Hmmmm see levels....

No comments: