MISS SIMPLICITY - I no know wetin I go fit call dis one wey dis two fine brodas dey do now..before dem sey dem be one, I come dey surprise sey dem don dey break into two as Peter Okoye don try release one song wey e be sey na only him sing "Look into my eyes" I no fit tok sey d song sweet abi e no sweet, I go leave dat judgment for pipu to download d song nd hear ham bt I fit tok dis one sey Peter nd Paul make sense togeda nd dem suppose fit work out d problem wey dey try scatter d tin wey dem bin don build togeda. Hmmmm...make Baba God dey help us o
No comments:
Post a Comment