Saturday, March 12, 2016

BETA PIKIN... EEDRIS ELBA CARRY HIM MAMA GO COLLECT HIM OBE



Na so fine boy, wey be Ghana Britiko pikin, Eedris Elba carry him proud Mama go collect him OBE for Buckingham Palace on Friday.  Before the mata, the actor wey dem give OBE for Services to Drama carry anoda photo of himself where he for dey wear suit put on top social media,.. See the photo after the cut


he come write; "Flying the East End flag at Buckingham Palace today!!! OBE Day....How does the boy look? Feeling Proppa...)" The badt guy dey feel himself. Na so.... Congratulobia.

No comments: