Child abuse as one 70yrs old man n some other men mark attendance rape one 15yrs old girl for Delta state. D Delta state police public relations officer DSP celestina Kalu stamp d arrest as d mama of d girl chaperly report d mata give police wey d suspects names Comot kenneth 70, Ability 65, n Ogwe 58 Don dey dance to der tune 4 police net. Men wey suppose be d grand father of d girl turn sexual partner as shame no gree dem rest. E con be say trial no far frm dem at all

No comments:
Post a Comment