NSCDC don catch one man man for Borno State say he dey do jibiti wao for pipu wey Boko Haram chase from dem dammit and the money dey go like N2.7m. NSCDC Oga, Alhaji Abdullahi Ibrahim, say dem catch a when he dey sell fake forms to those pipu for Maiduguri wey he dey lie for dem say the form na to get dem relief materials.
Tori yarn us say dis bad guy don sell 9,000 forms to the IDPs for some camps across Maiduguri for N300 per form, the guy don get collabo with some pipu wey don run and some agents for the camp

No comments:
Post a Comment