Saturday, February 27, 2016

ALLELUYAH... BABA OLUMIDE BAKARE DON FINALLY COMMOT FROM HOSPITAL

MISS SIMPLICITY - Halleluya!! D veteran actor Olumide bakare don finally comot for UCH....
D actor wey dem don admit for hospital since January 2 don finally go him house yesterday as dem tok sey d body don dey beta now. Bt d tori wey reach our hand tok sey d man don lament sey d sickness don chop almost all d money wey he save for him acct nd he even tok sey na since 2013 d sickness don dey wori ham So we for TPN dey pray sey make God no let sumtin like dat happen again o...

No comments: