As the probe into the $2.1 billion weapon gbege continue, the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), for weekend don catch one former Director of Military Intelligence (DMI), Major General Wiwa, wey be younger brother to late Ken Saro Wiwa, former Ogoni human rights activist.
According to Tori, General Wiwa wey be the Deputy Commandant for the Armed Forces Resettlement Centre, Oshodi, say them Don carry am go Abuja, where dem don detain am and dem go day ask him question and him go dey answer how e take dey involve for the mis-do wey dem take the weapon money do. The money wey dem say make dem carry buy gun and some other thing for we officer.
Wiwa work for the office of the National Security Adviser when late General Patrick Azazi be NSA. He remain for office during Col. Sambo Dasuki’s tenure from where dem appoint am Director of Military Intelligence when Lt. General Azubuike Ihejirika con become the Chief of Army staff, a position wey him still hold under General Kenneth Minimah....

No comments:
Post a Comment