Friday, October 9, 2015

YES O, OJOPAGOGO DON RELEASE SONG, WEY HE CALL NEW NIGERIA

No be small mata o, for those of una wey dey reason am say Razak Olayiwola, wey him fans sabi as Ojopagogo na old man make una reason am again o. He be like say the broa don vex now o, na last week dem turn up for am for him birthday parry wey shele for Club E3. Now he don still drop song, wey dem call NEW NIGERIA. I hear say the song na afro simething according to real pussiness the song blend Lagbaja plus Baba Fela and den Ojopagogo himself. Weldone boss, na so.

No comments: