Friday, October 9, 2015

ABEG SHEY YOU GO GREE CHOP DIS KAIN CASSAVA?

Wonders no go end for dis life o...which kain cassava be dis one wey dey shame dey cover him shrine. Abeg shey you go fit chop am???

No comments: