The mata never end o...the Club Tour still dey go on for Marc IV wey sing "Oriowo" and today na GQ dem dey go for the groove. Marc IV go still dey do him radio tour join and he go show voice for Ray Power, Star Fm, Fresh Fm plus including Beat FM. So make all of una come block am for GQ dia evening o....shey you hear.
No comments:
Post a Comment