Wednesday, June 1, 2016

LOBATAN... OIL WEY WE DEY DO FOR NAIJA DO REDUCE BY 40%- KACHIKWU

Naija oil production don fall by almost 40 percent to 1.4 million barrels a day because why the militant attack ontop facilities for the Delta region, Emmanuel Ibe Kachikwu yan dis one ontop the g ege weg dey shele foe southern region wey dey produce oil wey Nigeria rely on for around 70 percent of we national income,Attacks wey dey shelle nahin don hit platforms wey belong to Chevron plus Shell. Kachikwu yan say before before we bin dey 2.2 million bpd but say we don loose 800,000 barrels, as den invite amsay make hin con follow the lower house of parliament gist about the country oil sector.

No comments: