Wednesday, October 14, 2015

JESUOKINFAIL....BAYO HIGHFLIER DEY HAIL BABA GOD FOR HIM BYDAY TODAY

Adebayo Oluokun Atanda wey him guy name na Bayo Highflier dey hail Baba God for him byday today October 14. Highflier na popular name for entertainment industry for Ibadan, he dey promote shows, artistes and all and he sabi plenty beta pipu for Naija Entertainment. We say Happy Byday to Bayo Oluokun....from TPN. where the parry go for shele, he never yarn us sha.

No comments: