Wednesday, October 14, 2015

DOUBLE TUALE FOR BABA GOD...WETIN WE FIT CALL DIS KAIN BANANA TREE?

Baba God too mush abeg, see anoda beta thing wey he create. This one na one tree wey be like 20. If dem catch dis kain pinshure for CAC, dem go commot like 105 prayer points for him body. Abeg which name persin fit call am sef?

No comments: