Wednesday, October 14, 2015

CONGRATULOBIA...OMOLOYE CYLARS DON CHOP ANODA YEAR JOIN HIM YEARS TODAY

As per say October na month wey dem born plenty beta pipu like me. I no too shock when i see say na today October 14 be byday of that bros wey dey always hail Baba God thru music, he sabi so tey he write book take teach pipu how dem take dey hail Baba God. We for TPN say Happy Byday Bros........make Baba God sama your life with plenty beta tinz.

No comments: