
Tuesday, September 15, 2015
RADIO GIRL, PAT OBILO DON TURN AJALA WEY TRAVEL ALL OVER THE WORLD O!
Pat Obilo, wey bin dey work for Diamond Fm for inside UI, don still run things with NTA plus Daar Communications sometimes, na she still be the CEO of Sparkles media and she dey do one beta show wey she dey call Stand Out with Pat, don turn Journey waka o, dey travel all over the world. Wetin she dey find me i no know, I just sabi say she don finish her Masters for Theatre Arts, U.I. maybe na Phd she come go do ni I no know. But i sha see say from last month come reach today...she don enter Germany, enter London for Nottinghill Carnival and some other places wey i no sabi. Abi shey i be monitoring spirit ni?...lol
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
5 comments:
Omo forget na God do am
Hey bro, thanks for this funny and shocking post. I just have to travel sometimes, you know it's not easy to fulfil destiny but we thank God for sufficient grace. Keep it up and get ready to come on my TV show soon. I got you brotherly...lol
Really good one. She is a HIGHFLIER, that's our brand. Am proud of you daughter.
And Oga reporter, this is a good one. Keep it up.
I was listening 👂 on power FM 98.7 in south Africa can't wait to hear more from you this coming Saturday
Post a Comment