
Shey una sabi the Western Post Newspaper? The newspaper wey dey commot every week and wey dey cover the south west for Naija. The paper don dey around for like 1 and half years now, but e just be like pikin wey dem never do parry for him naming. So today dem go do the naming parry for the paper and the persin wey go shine am for the eye of the pipu na we Gomina, Senator Abiola Ajimobi, the every every go shele for Bashorun Hall wey dey Ibadan Civic Center, Agodi GRA.
No comments:
Post a Comment