Saturday, September 12, 2015

OKAY NA…FEMO LANCASTER DON DEY COOK KOKORO ALUJO O


For those of us wey be fans of the Jagaban, the Alaafn of Alujo, Otunba Femi Fadipe wey pipu wey sabi wella dey call FEMO LANCASTER say make we no dull am o cos he dey cook anoda song wey him go take dey ginger our parry. And e be like say the song na Hip Hop cos no be only hm dey he feature anoda guy wey dem dey call 2Bush and the way me see the guy for insde the pinshure wey he share for him facebook page, I believe say na Hip Hop e go dey sing. Boss we dey expect ooo.    

No comments: