Boko Haram don dey dem own petrol O, to power drive dem Okada bcos military don take agidi block where dem don dey get am before. One oga soldier say, the bad guys dey take plenty money buy fuel for inside keg, one of the pipu wey just escape say na ororo, groundnut oil dem dey turn to fuel. Dem say sake of say dem dey pay well, pipu no dey mind O, dem dey carry fuel fond dem ni. But as dem no come see feel buy again, the thing dey really affect dem. But we hear now say Boko Haram don turn dem self to refinery, dey make petrol for dem Okada.
No comments:
Post a Comment