Wednesday, June 1, 2016

(FOTO) SEE HOW ALICIA KEYS ND GENESIS TAKE POST FOR THEIR NEW PINSHURES O

Miss Simplicity- E wan be like sey all dis actress nd female singers no wan dey use make up again o.
Few days ago Alicia Keys wey be one ogbonge foreign singer tanda gidigba without make up for d cover of d new issue of the Fault magazine wey dem release o
Today too, d same Alicia Keys wey be 35yrs old naim come out of Charles-de-Gaulle airport wey dey Paris, France wit her pikin wey him name be Genesis for her hand o nd d tin wey make many pipu notice ham be sey she no still use make up o, na natural face she carry nd her smile come make d pinshures dem make sense oooo
See pinshures afta d cut...

No comments: