
One of the pipu wey don dey make senses for radio for dis Ibadan from tey tey don add anoda year today o. Komolafe Olaiya na the padi of life of Olalomi Amole, two of dem dey gather do one of the yoruba radio programmes, wey don old pass, wey still funny pass for Naija on top BCOS AM station. I no go lie dis 2 bros teach me plenty things about radio, so dem be my boss forever and ever even if we never jam one-on-one. I say Happy Byday to Daddy Precious....Igba odun, odun kan ni.
No comments:
Post a Comment