
Make Baba God continue to dey save us o, tori wey dey land we dommot from Mecca where hajj for dey shele dey yarn us say dem don confirm say 2 Naija pikin dey among pipu wey dem march die for Mecca. One of the 2 pipu na one Hajia Bilikisu Yusufu wey be first female Editor wey come from Northern Nigeria and the other persin na Prof Tijani El-miskin wey be better muslim persin wey pipu respect wella. We pray make Baba God console the family.
No comments:
Post a Comment