
Shebi after lecture dem go text the student whether dem sabi wetin dem teach dem. Dat na why The Polytechnic Ibadan student go start dem 2nd Semester Exam today. So from The Pipu's News we wish una best of luck, make una try read sha and make you no reason am say you wan do magomago, cos if you try am dem go catch you in sha Allah in sha Jesus...lol....you say wetin be my own?
No comments:
Post a Comment