
Up shooting, Shooting for life. Shebi na persin wey get time go dey long thing. Shooting no just get time for katikati, rederede, radarada...na him make us dey flog anything wey we see. The team wey suffer for our hand dis weekend na Akwa United, na 1-O we take show dem say oga na master, khaki no be leather. And with that one we don dey Number 10 for table with 44 points. So we no dey relax cos na Number 1 we dey go....Up shooting! Shooting for Life!
No comments:
Post a Comment