If you no sabi dis babe for Naija, walahitalahi you be learner, she fine, get brain come still sabi wetin she dey do. Nobody fit drag her position for her hand, at least for now na she be the number 1 blogger for Naija....she do ofofo ao tey she take am do beta things for life. Na today be her byday and her name na Linda Ikeji. Lindodo as plenty of her fans dey hail am. I say happy byday to you coa you dey try wella. The Pipu's News say Happy Byday Oga Madam.
No comments:
Post a Comment