Tuesday, September 8, 2015

GHEN GHEN BUHARI SAY GOVERNORS PLUS INCLUDING MINISTERS TOO GO POLONGO WETIN DEM GET


When Sai Baba dey answer question for Ghana where he go hail dem, he say no be say dem say. Ne everybody wey dey government go polongo make the full world hear wetin dem get. He say dis na wetin we constitution yarn o and all of us no get choice dan say make we follow am like better pikin.

No comments: