Thursday, June 2, 2016

CHECK WEDA D PERSON WEY LA MODE MAGAZINE DEY CALL CLASSIC MAN EVEN DEY CLASSIC SEF...


Miss Simplicity - Iyanya wey be one of d confirm artist wey naija get naim tanda gidigba for cover of d 10th edition La Mode Magazine o. D title wey dem give d edition nd d way Iyanya take post for all d pinshures waka d same road o, dat is to sey d title nd d way Iyanya dress nd post fit wella o. Dem call d title of d pinshures "Classic Man..." Abeg make una see d pinshures nd tok weda true true Iyanya no classic for inside jare...Una go fear Classic naw...feel ham



No comments: