Shebi una sabi dat Aunty wey make senses, na she do that beta film
"UNFORGIVABLE" for 2014. And as dat one make brain she don ready to sama
us another one wey she called "Pathetic." We hear say the new film na
on top how women dey take balance dem life, work plus family. Pipu wey
follow dey for inside the new film wey dem shoot for Ajah na; Bimbo
Akintola, Wole Ojo, Toyin Aimakhu, Funso Adeolu plus including Toyin
Alausa and plenty other beta actors wey sabi.

No comments:
Post a Comment