Monday, September 14, 2015

ANODA BETA PIKIN FOR IBADAN, DARE ANODA LEVEL DEY DO BYDAY TODAY OOO


Anoda beta pikin for we dommot wey still be gospel tungba master, Dare Anoda Level don kill another year o, because say today na him byday. No be today this bros dey sama us with beta music so we go be like persin wey no dey appreciate, if we no celebrate am. So we say boss, Happy Byday to you O.

No comments: