Monday, September 14, 2015

MOFE LOWO JU DADDY MI O, REMINISCE DON FINALLY BURY HIM PAPA


Shebi na on the first day of August dis year na him Alhaji Safaru wey be the Grandpa of Hafusa, that is to say the Papa wey born Baba Hafusa kpain. Alhaji Safaru na him be the papa of Reminisce, Alaga ibile and on saturday na him dem do his burial parry for dem town for Ogun State. Tori say Orijin get one stand for there wey dem for dey sama pipu free drink as per say Remi na dem persin.

No comments: