Tuesday, April 1, 2014

NA SANUSI DEY SPONSOR TERRORISTS FOR NAIJA O- SSS, FG



The Federal Government plus the State Security Service don accuse former Oga Governor for we Central Bank wey dem suspend, Mallam Lamido Sanusi, say na him dey sponsor terrorists.
Na for the counter-affidavits wey dem submit for Federal High Court wey dey hearthe mata wey


Sanusi take challenge dem. The former CBN Oga dey find make the court tell SSS and the police say dem no fit arrest am and make dem no touch am.

Sanusi’s lawyer, Mr. Kola Awodein, who yarn on top the sponsorship mata say the accusation wey government make no be original o, na later things wey dem just cook up after dem don seize Sanusi’s passport.

No comments: