BY ADETUNJI ROTIMI (HAYKAY)
My pipu, oga Charly Boy, the Area fada gimself wey be say na
dread locks bin dey him head for many many years ago don vex o, say make he
show us say no be story na fine he fine and say even as he dey old wey he be
grand pa and him dom pass 60 years old him still dey make sense. Na him make am
go barb "GORIMAPA". For now na
the only thing wey don change be that, as per say him plenty ring still dey for
hand, face, tongue and other places wey I believe say cloth dey cover.



No comments:
Post a Comment