Tuesday, April 1, 2014

TESTIMONY TIME! JUAN MATA YAFF SCORE OOO!!!

BY ADETUNJI ROTIMI (HAYKAY)

As pipu start to dey suspect say e be like say Juan Mata don forget the brain wey e take dey score for Chelsea na him the guy provoke show dem say na for he bin dey form o, he don wake up now. Na so he take score the 3rd goal for Man Utd. for dem match against
Aston Villa. Na 4-1 be the score.

Make we see scores of the matches wey dem play on Sunday:


Premier League:

- Fulham 1 - 3 Everton
- Liverpool 4 - 0 Tottenham

La Liga (Spain):

- Valencia 1 - 3 Getafe
- Valladolid 1 - 0 Almeria
- Osasuna 1 - 1 Real Sociedad
- Villareal 1 - 1 Elche

Serie A (Italy):

- Napoli 1 - 0 Juventus
- Sassuolo 0 - 2 Roma
- Lazio 3 - 2 Parma
- Verona 3 - 0 Genoa
- Torino 2 - 1 Cagliari
- Sampdoria 0 - 0 Fiorentina

Bundesliga (Germany):

- Monchengladbach 3 - 1 Hamburger SV
- Hannover 96  1 - 2 Werder Bremen

Na so e be for Sunday.

No comments: