Miss Simplicity - No be small tin o, Beyonce na one mama wey dey make many ladies dey pray to born pikin especially girl pikin o base on sey she dey always sama us wit confirm nd correct pinshure of she nd Ivy wey dey prove sey she get time for her pikin o.
Oya make una see d one wey she sama us wit dis morning o
Oya make una see d one wey she sama us wit dis morning o



No comments:
Post a Comment