Uju Stella wey say na Burna BOY give am Belle don talk on top wetin Burna BOY mama yarn say dem no get her time. For one interview wey Burna Boy mama do for punch today, na THE she say no be crime na make babe get Belle for guy, so if a girl say she carry Belle for one person and the person say he no dey collect, she suppose find the guy family ni, no be make she come loud am for the full world. Burna BOY mama still talk say her pikin never talk anything on top the mata say na him music career dem dey reason now and dem no sabi anything about belle wey babe's dey talk say na Burna dash dem. Na him make Uju Stella climb her Instagram go talk wetin dey her mind.... Oya take your eyes see am for yourself wetin she take reply her running away mother-in-law. SEE wetin she write after the cut
No comments:
Post a Comment