Ogini Bernard - D disease wey still dey wonder Pipu wey Pipu dem never sabi d bearing ZIKA VIRUS na hin dem yarn say hin Don dey on hin way to Africa. Na d director WHO moeti yarn dis one as d informate na to alert Africans on top d level make dem for dey watch. She still con add say d mata no go allow her stop Pipu frm traveling o as d diesaes don pass south America dey on d Road to Africa
No comments:
Post a Comment