Monday, April 18, 2016

ABEG WHICH CELEB YOU FIT SEE FOR INSIDE DIS PINSHURE?

If you Sabi dis celeb dey with him brodas abi na guys inside this pinshure, you go chop Awoof.... Lol. No bother him name don show for him tweet. Na wa o,  see say na true nobody wowo, na money dem never get. Lol

No comments: