Tuesday, July 5, 2016

(FOTO)TARILA OKAH DOMENICO MORRONE MAKE SENSE FOR THEIR PRE-WEDDING PINSHURES



Miss Simplicity - Tarila Okah wey be pikin of d Charles Okah d person wey dem tok sey dem suspect sey na him dey behind d bomb wey shele for 2010 independence, wey write open letter to our presido nd wey dey prepare to wed her fiance Domenico Morrone for August dis yr naim don sama media wit more pre-wedding pinshures o...
She make sense for d pinshures...
We for TPN dey say congratulobia to her o nd we dey pray sey make God make their wedding day make sense oooo....



No comments: