Sunday, July 3, 2016

(FOTO)SEE WHO DIS WEEK VANGUARD ALLURE MAGAZINE PUT FOR THEIR COVER O

Miss Simplicity - Na Lara Oshiomole wey be d first lady of Edo state naim tanda gidigba for d Vanguard Allure Magazine Cynach for Zaron Cosmetics do the Makeup, wey Ahamlbeleme do d Photography nd Uchennalbeleme do d Assistant Photography o.
For d magazine, d first Lady sidon wit Remmy Diagbare wey be Allure Editor nd she tok abt life, d plans wey she get for masses o nd wetin e mean to get many tins for person neck o..
She tok many tins nd she make sense for d pinshures wey dem take her o..
See d pinshures afta d cut...

No comments: